Sort: ย 

I get your point loud and clear.

But isn't doing the two double dating ๐Ÿ™ƒ

LoLs ๐Ÿ˜‚ that is not what I mean o I meant it is good to be able to do long distance relationship and also the close oo ๐Ÿ˜‚ i don't mean what you mean oo ๐Ÿ˜‚

๐Ÿ™ƒ I looking at you... Dey play, just dey play.

LoLs ๐Ÿ˜‚

Do the two gini๐Ÿ™„๐Ÿ™„. Una don start

LoLs ๐Ÿ˜‚ i hope you get it too darling ๐Ÿ˜‚

I no wan get. Make ona open una yansh

LoLs ๐Ÿ˜‚ I'm not going to say anything then ๐Ÿ˜‚ were you able to charge ?

Wey my catapult. Oga talk now.

A bit ooo. My phone neva charge well. Fuel don finish