my favorite food
General i love food I'm a fan of food π and i don't really have any favorite food like that π in as much the food it top-notch but then i love Amala mixed together with abula π gbegiri and ewedu plus inside meat (tiny eran) together with (egunfe) step down with five alive puppy ho my God this is heaven i wish i can see a perfect picture for this thing I'm taking about. Honestly i just love to eat any good food because I'm a food lover and i like to try any good meal π some meal I've tried so far.
I cooked that my self well you can call me a bachelor chef βΊοΈ i won't mind lols π
@sam.hangout thanks for the tags
@hopestylist
@geelocks
@patakwashj
@kingsleyy
@sommylove
@treasure-joshua
What's are your favorite food
Ejo lo Fe roo, see mouth like ogunfe Lol ππ you too dey get favourite food Lol πππ ahhhh Omo you don blow oh Lol ππ for this economy you dey chop boiled plantain and egg Lol ππππ oga nla
I'm telling you brother π i can use my last card to buy food lols π don't tell me you don't have a favorite food π
Lol π€£π€£ I no get oh, anything wey man see apart from shit Lol π
LoLs π this guy
Me can spend my Last money on food o π
Lol π€£π€£ he show for your body Na lol π€£π€£
Food is life hehe π
Lol π€£π€£ food is everything my brother lol π€£π€£
Hahaha πππ
Shit...haaa!
Fox π¦
Lol π€£π€£π€£ must you repeat it??? Lolz ππ€£π€£ ahhh oga oh
Na this kind of ur men I dey talk about βΊοΈ
I love the sound of this π
Vawulence π
Aswear lol π€£π€£π€£π€£ no time oh lol π€£π€£π€£
How was your day?
Lol longest time babe..
My day is hectic as usual and you.??
Why have you been off?(
My day was stressful o.
Been very busy with some bakings
ohhhhhh so much fun lol and stress
The guy na baller, we mechanics don siddan dey watch am oo
LOL π€£π€£π€£π€£π€£π€£ heheh ππ
My dear, this guy hold money π€
Plantain and egg π₯π₯ na food for the rich kids now
Can't remember the last time I cooked it oo π π
Well his name na more money π°
So money yakpaπ
My dear, this guy hold money π€
Plantain and egg π₯π₯ na food for the rich kids now
Can't remember the last time I cooked it oo π π
Well his name na more money π°
So money yakpaπ
Lolz ππ€£π€£π€£ Wahala look at the soup you cooked does that look like dip soup ???? You better check yourself lolz ππ€£
Hahaha πππ
Remove ur eyes from my soup
Look at this one lolz ππ€£π€£π€£, I will be with you till Jesus come lolz ππ€£
Bachelor chef drop location make boys follow u happy too na lol
LoLs π no problem brotherly you can always come for the food lols
SecondedπββοΈ
Thirdtonded βοΈ
πππ
πππππ
Hahaha
Funny being
Omo you even snap pictures of the food, you won kill person? See as the food set for eye. Now you're making me salivate for food that isn't available now
My sister drop location make i come over to your side and Cook for you LoLs π
I hope you are single Sha π
If you can come over to Edo state I will be very happy π
Iβm still singular π€π€π€
In as much you are single expect me in your place anytime soon.. Edo is near to me even if it not near but it's near because you are single LoLs π
I won't mind to be your cook so that we can both eat after we eat π
Ahhhhhh no mind am lol π€£π€£π€£π€£π€£ he dey oppress us Na lol π€£ you go beg
Na oppression bi dis oooo
Oga abeg send small food for the needy na π€£π€£π€£
Look forward Lol ππππ Abi he don send ni Lol ππ
The thing con even be like show ripe plantain, oh my lawd .... Make me a baller Lord ππ
π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£π€£
Hahaha ππ
The thing tire me too but Nancy
Some hbd can save the dayππ
Nice delicacy enjoy
Thanks dear
Welcome π
Eeeeeeh ripe plantain with egg sauce . Omo you Dey enjoy π
He is chopping life jaweh
Na husband material too π
Swallow with correct fresh okra soup is my favorite oo.
Sha you try small bachelor chef
I'm a good bachelor lols π but you self sabi correct food
This food is yum yum... Just be like make I bring am come out from the screen then devour amπ
Send me your address and i will bring it over lols π
π€£π€£π€£π€£π€£ this one is whining ooo
Hmm delivery man don drop line, i don copy this update Sha tenks
I dey tell u ehn, which day technology go get that option laidis? E 4 make brain
Ma phor babe mi
Hahaππ
I will transfer everything to you or bring it down by myself
Me I don lost bayiπππ
Don't lost baby
Ok berraπ€£π€£π€£
On my way dear
π€£π€£π€£π€£π€£awoof people
Before nkoππππ€£π€£π€£
ππ€£π€£
Yoruba confirmento mixture, but that tiny wean no follow O, una like eran nla(big meat) pass the food self.
Yummy plantain and egg, π I wantπ
LoLs π i love big meat o π because I'm big too lols π
Hehe, I know naππππ€£π€£
LoLs π who doesn't love good things π
Everybody does, unless psycho dey involvedπππ
LoLs π this girl
Na so na
This guy wants to cause trouble here, why you put that photo na.. ?ππππππ . You just have to keep my own portion if you don't want vawulence
Wow, nice combinations of foods.
Am not a fan of swallow though but when I get to eat them I prefer egunsi or ewedu soup with lots of meat and fish π
But every other foods, I take with all pleasure.
With lots of meat and fish ππ ?
Are you Yoruba?
Yea, Yoruba to the core π
Omor see combination ππ
This man you can eat Sha oo, see me like say i nor like food too
Amala is awesome oo, the first time i saw ewedu at a friend's baby dedication (Yoruba Muslim guy) i was like ewww, I can't eat that but after trying it oh my goodness. Nobody tell me before I locate the joint for warri
Hahaha πππ
You sef Sabi all the joints for that warri oo π
Hehehe
More money π€π°
Is this picture supposed to be a torment?
Lols....I sight your description of the food you like oo π
Na big man you be las las
Just share with me some money make I follow you rejoin π€£