You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #62 - "SPENDER/SAVER" View the full contextView the direct parentmrenglish (69)in Speak Peace β’ 2 years ago ππ ππ I fear you ooo. You dey enter loud? Jeez, naija babes no dey hear word.
Word of the wise no de wise again. Make una no vex.
Ahahahah. Vex kwa.
Nothing like that joor
Haha... Go collect zobo for mama Chinedu hand.