Hive, Hive, Hive!!!
How many times did I call you?
My people, this guy they called Hive, hmmm.
Let me not talk shaa.
Hive is a saviour as much an Ala'koba.
I am still trying to learn the ropes here though. My ogas them go sabi how to explain all this computer language wet dem dey talk here.
Oya, @nkemakonam89 @merit.ahama @hopestylist @quduus1 @sommylove make una come tell us wetin dey sup, we wan learn.
We dey 😎 look una to see wetin una go write to explain this weekend topic.
Wahala o
Why my name dey among whales and teachers of Hive? 🥲
See levels nau 😂
Well, I still dey think wetin I know about Hive o 🤣
👁️👁️👁️
Thinker
Better teach us 😂
Teach the teacher?
No na, e nor balance like that 🥲
Dey confuse yourself oo, you won't succeed in deceiving me at all 🤨
Wahala sister wey person go get so 😏
If she nor wahala you who she wan come wahala? 😁🥰
I nor complain o 🥲
Hahaha 😂
Which teacher if I may ask? I am still looking back, front and yet, I can't find the teacher 😂
Look within, it's in you 😂
Leave her, make she dey deceive us 🙃
Wooooottttt 🫢🫢👁️👁️😃
Hope , it's Mee oo 😂
No I was referring to Merit 🤣, shey you were calling her thinker na? That's were I continued from, lol
Oh... better oo 😂
Yes my ambassador 😂
Na because say you be one na.
Oya think wella, I dey wait you
No wahala, the thinking self don carry me sleep wake up... But u continue again 😎
Happy sleeping and waking up on top thinking when you wan think because as e be so you never think anything 😏
You sef know ba, make she sha answer me because na all of una I was drink from your ocean of knowledge. @hopestylist I dey wait una too o 😜
Hahaha, nai mean say we dey together so oo, because me sef dey wait 😉🤣
See as she turn the table, hehehe 😂
😂😂😂
See finish nor good o
But no wahala, I rest my case... Make I go start my thinking now
But you don start the thinking before talk truth? 😉
It's a good thing you are awake, oya continue the thinking and do the do 😂
The do dey come, e nor just dey wan end 🤦♀️
😂 😂 😂
Abi oo, me sef I dey wait, hehe
😊🤗🤗
Happy Sunday my darling
Same to dear 😊
Hope you had a great weekend?
If you don't know your power on Hive, we go talk am 😅😅😅
Oya talk am, me I don't know 😌
😄😄
Who be this oo? You wen be whale since like two months ago. Abeg show us the way oo no do like Merit for here abeg 😏
Since two months ago? 😳 How come I nor hear about an? What a wicked world! 😢
How you wan take hear naw, when e be say you never dey satisfied, whale na small thing for you na
🙄🙄
You really shake this table wella
Na you actually shake am oo, that time when you take shock 😂😂
😂😂😂😂
Wahala o
Only me turn table Hive myself, this wahala is double
It's d "how many times I call you "for me..
But. Why no body sabbi anything to tell us about the hive..
The thing tire me oo 😂
🤣🤣🤣okay ma'am thank God your here!!
Hahaha 😂😂
You guys waiting for my entry? Wahala 😂
🤣🤣🤣🤣na me wait pass.
Madam, na your comment I dey look for since, wetin tire you sef cus I wan drink from your cup of knowledge o
Hahaha 😂😂
Where will I hide like this because I know nothing oo 🏃🏃🏃🏃🏃
You cannot hide o, see shinning light all over you 😂
So come talk your own
Fada Lord 👁️😂
God abeg 🤲🏾 😂
I tire o, see as people dey hide knowledge
Lol no they are not hiding.. They are warning up
😂😂😂
I wan teach now o
Hope your jotter dey ready 😁
Yes oo, very ready, since
Actively ready 😩
Because all of us nor even know wetin we know, lolz
🤣🤣🤣🤣🤣 that's not true na baby girl.
Yes that's the only explanation to it if you ask me, if not we should come out 😂
It's ok
👍
Mogbe 🤩🤩
A little Advice Engage, Engage, Engage as much as you can dear 😊🙏
Ms hive 😂😂🙋🙋🙋
Hahaha 😁😁
Coming from someone who is doing amazingly well with engagement 🥰
Well done dear, keep it up!
See you, even people like @starstrings01 and @ksam when nor dey engage too much again them dey tell us to engage 🥵.
Merit try go sleep again, as I dey even dey look sef you don dey turn engagement queen too and I want you to keep it up.
😁😁😁
When nothing to do dey, na to dey disturb people for Hive na 😌
Abi na, normally na so e be, hehe. Enjoy the disturbing, you are doing really well
I am doing just that 😁
Yes and I'm enjoying it, hehe
Engagement is the *KOKO here.
Advice received, with thanks.
Yes oo, the advice is forever valid
😘😘
❤️
Very valid.
Yes oo, hehe
Very Nice 👍
You are highly welcome 😁
Thanks ma'am.
How's the weekend going over there?
You are highly welcome 😁
Very well 🙏
Alright.
I'm still washing all the clothes I wore at the village.
🥰🥰
Yes oo, that's a good advice
Thanks darling 😊
You're always welcome my darling
Me wey be jjc for hive
I know nothing oo 😂
Make una teach us abegi 🤔🙋
See as she don whine us finish 😂
Hahaha 😂😂
I am serious 😉
Iffa hear
Who will bell the cat now?
You of course 😜
Me kwa?
Biko nu.
I am only a child.
The elders should take the lead.
Hahaha 😂😂
Child? Big joke oo 🤣
Ahah
I nor joke ooo.
Make you teach all of us how the thing dey go.
The cat go hear the bell run away no😜
Ahahaha😂😂
The bell is not ringing nah
Hahahaha
Hahaha 😂😂 😺😺😺
You can not deceive me, the findings when you don find share them with us 😏
Fada Lord 👁️😂😂
Hahaha, please don't fada lord oo, start talking 😂
This babe has opened my chapter again this morning 🤣🤣🏃🏃🏃
Yes oo, come and complete what you have started please, no running 😂😂
Ayam coming oo 😂😂🏃🏃🏃🏃🏃🤸🤸🤸
As you don sabi all the whales, you sef don follow join na
Tammy.
I no believe say you fit talk like this.
You wey be mama for the boys,
You be White whale.....😂😂😂
I get the gentle side o, depending on how I am able to follow with others.
Hehehe mama for the boys ke? White whale? Where you hear all this one na 😂
That's how it appear dear.
I don dey wish you well for the new year already 🤗
I claim it o 🙏 God abeg 🤲🏾
Amen.
It shall be so.
Thank you 😊
I wish you a productive week ahead
I wish you really well also
Thanks baby.
I gladly accept your good wishes for me
You deserve it 😊
Which one be white whale bayi
That's the biggest whale in the sea nah. That's what you are!!
Hehehe thank you o, I claim it with full chest 🙌🤲🏾
Chest kwa!!
Are you a striker?
Football is not my thing o
Lol 🤣🤣🤣🤣🤣🤣 running away lolz 😂🤣🤣🤣🤣
Why is everyone runny away?
Those of you who we loom up to are changing the status quo.
As in ehn, the thing weak me 🤣🤣
There is no need to run away.
What we should do is share how we have handled it all.
That's true Sha, oya share yours with us 🤩
My own simple.
I just dey find where contest dey,
Even if an Spanish,
Since wet our Naija brethren dey bone us,
We translate English to Espanyol,
Then engage with them.
I bet you, those guys sabi vote,
Any anyhow.
Interesting one, I think that is a really good idea, e be like say na to follow you oo 😌, just few of our Nigerian brethren support and that's because of the relationship they've built too.
To where?
Ah! Seems like there is mistake in the name mentioning oo, I can see my name there. Well, if there is anything I know it will be how to be consistent with your engagement.
So if you have any questions just ask 😀
Alright.
I got that.
Engagement is at the core of making waves here.
We keep engaging and engaging.
You're absolutely right sir ☺️👍
That's the language of Hive if one must thrive.
Another one for me is engaging in contests.
That contest thing dey help well well Sha, it's a good idea
Definitely.
Engaging in contest is an escape route from non-curation of post.
I don't know why I'm finding this hard to understand 😂