You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"View the full contextView the direct parentnkemakonam89 (75)in Speak Peace β’ 2 years ago Pounded yam with vegetable soup? Na rich π€ kid you be oo ππ€£π€ͺ
Hahaha , na all those vegetables when deh grow beside house na..we deh uproot anyone we like daily, we no deh buy am. You know village life naπππ
Wetting you con be oh?
Baba I be Pako abeg
Lolz ππ€£π€£ you dey there lol
U na rich kid naππ
Richardson ni Lol πππ
Chai so u be agba baller
Hahaha ππ
Ok oo