I'll pick a Samsung fold (I don't know the exact name but na that one wey dey bend, like you can fold it. Ehe, you Gerrit now) I'll pick that phone any day over IPhone.
ππππ, Yes, I Gerrit...guy you are too funny π€£π€£
Abeg, you go blow soon but for now, we go invest the money π€ sharp sharp... economy is not smiling jare
Android all the way ππ
Oil will forever remain in your head. Investment first, when we blow we now enjoy life.
For the funny part, π well I'm like that behind the keypad. When you see me in person I no dey like talk.
hehehheheh you na big man na hehehe, investment before pleasure hehehe
πππππ
I go like see you in real life make I check..lolz
No worry make I blow first and my inner beauty come out then we can meet. π
Hahaha ππππ
Oh my goodness π€, this guy is over funny
Any time I feel worried, na to find you come be that... staying with you will be no dull moment π
I'm blushing. π
Thank you.
hehehehe abi na, he no easy for this economy oh, not like us wey don born 3 children he no easy my dear, no let am blow oh hehehe...
Who is this wan ποΈποΈ
ehehehehe, did i lie nkem??
dont i have 3 children hehehehehe
You have adopted 3 children, ππ€©π€
noooooooooooooooooo never, i have 3 children heheehehe