You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"View the full contextView the direct parentnkemakonam89 (75)in Speak Peace • 2 years ago Respect the elders oo 🤣
Who be elders???
Me of course
You don high on fearless lolz 😂
Hahaha I'm still low
Ahhhh it shows you are high lolz 😂🤣 wait oh nkem your boy still dey suck after his bday??
Yes nah
He is a year and 6 months today
Ahhhh oga oh lol..he wan suck reach two years ni