You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #1 - Compulsory Vaccination In Nigeria

in Speak Peace3 years ago

Omor una gudaftunoon ohh, this talk legit wella @samostically thanks ohh for bringing this up, this very thing has been my problem oh, I am just thinking it silently wondering what I will do if they eventually say it's a must before u enter any business center or even church.😂😂

Me sef I no de ready to take that thing ohh ah swear if them say na by force I go try forge am or just go my village go stay, everything I need de there🙆🤣🤣.

Just like ogar joe bidean talk say e go carry everyone for obodoyibo where no gree take the vaccine go keep for one house tech them the importance of vaccines, like this ehh I no need am, shebi u de aware say another face don come and they say e de come in waves and even vaccinated people no go fit survive that one so wetin be the need of taking it?🤔🤣

U where don take am I salut you but for me I no go do ohhh🙏🤣🤣

Sort:  

Ahahaha nice one bro.

E no fit enter church,e sure me die. Even social distancing,we spoil am for church.

everything I need de there🙆🤣

E b like d love of your life dey village ehn?

But u be man na,y u dey fear ordinary vaccine?

Una pidgin dey sweet me die, nah the only thing wey I bin dey see as I dey read bi dat 🤣🤣🤣🤣 @obrisgold1

untitled.gif

For this to be fun, it should be with pidgin 🤣🤣🤣

Chai, you blew my mind with the way you expressed everything in pidgin dude 😎

untitled.gif

🤣🤣🤣 Thanks

Lol, you deserve the compliment dear

E no fit enter church,e sure me die. Even social distancing,we spoil am for church.

I believe this very one but hmmm e get as e go be this pipu fit bring am come ohh. Many churches for start online preching steady 🙆🤣🤣.

E b like d love of your life dey village ehn?

Wait make I laugh small🤣🤣🤣🤣😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂🤣😂 my brother leave am ohh me I de first fight for my life u de talk oh Loml🙆🙄🤣 omor my own Loml them never born am ohh.😂🏃

But u be man na,y u dey fear ordinary vaccine?

Ehh I gree I be man but leave am for me na your fear?🤣🤣🤣.

untitled.gif

😂😂🤣

Lol, omo I don dey miss messages, tags too much hehehe. I like the turnout of this week's event.

Ehh I gree I be man but leave am for me na your fear?

I don comot hand ooo

Bro please let's do this next week🙏.

untitled.gif

😂😂😂 This guy funny o
@iskafan come read person respond abeg, we many wen nor wan take vaccine o
untitled.gif

Omo, did you even see the way he flowed with his pidgin? I envy that 🥺🤣

Omor leave that thing ohh😂😂🤣🤣to flow for pidgin na him sure pass oh, e go flow enter brain wotor wotor😁🙆😂😂

untitled.gif

🤣🤣 Na the vibes be that na

untitled.gif

untitled.gif

Just stay tuned 🤣🤣

I swear this vibes is way out of this world 🤣🤣

That's it my dear😎 just good vibes and good people around.

untitled.gif

That's more like it, sweetheart, thanks for sending more good vibes to me. 🥺

Am really happy for making you smile🙌🥰🥰

untitled.gif

😂 Na wetin I be want make you even see self, I hail you @obrisgold1 abeg, you too much

🤣🤣🤣 thank u jharre 😜 I just want make we all enjoy this weekend 😂😂😂.

untitled.gif

Always be happy 😎😂😂

Hahaha, I bow for am for here oooo 😂😂😂

😂🤣🤣chisos so you follow de inside the train? I think say u sef don take am oh😂😂😂🙆 dat mean say we plenty wella now sef I no de fear again I get squad 🤣

untitled.gif

😂🤣🙆🙆

😂 Yes o, we can make it alive together without one shitty vaccine 😝

Exactly 👍 so let them go ahead and take it we no de do🤣🤣