You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive Naija Weekend Engagement #30 - "Money"View the full contextView the direct parentprechidi (55)in Speak Peace • 2 years ago We go want CBN They give us CBN We want abroad bank
🤣🤣🤣🤣🤣
No be me and you oo
I never wan go jail
Hahaha
Lol
Dem no go catch us
This one no be the matter of going to jail..oooo...., Buy the matter of not satisfied. Giving you the bank will not still satisfy you...
Hahahaha
Abioo
That's why politicians are ready to pack our money and after dey don get more, they still dey ask for more.
Lol
This year is the worst because they wants to step down, they will remain nothing for the next Government
Anyhow e be, we go still want more.
Yes o
Man must survive...Sha...
Swears
That's why we are Nigerian. No matter what we move....
Yesoo😂
Like World Bank.😎
😂😂😂😂