You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"View the full contextView the direct parentquduus1 (73)in Speak Peace • 2 years ago Look at this one Lol hehehehe 🤣🤣 you won slap elder lol 🤣🤣🤣 I no dey here oh lol 🤣🤣🤣🤣
Tar!!!! Gerratt of here elder indeed o
Ahhhhh so you support make he slap @samostically for posting late???
Why you dey do like this na, abeg o I no dey I. When did I say that? This boy be careful.
Elder you said?
Who be the elder fox 🦊😂
Lolz 😂🤣🤣 na Sam oh lol 🤣
Good for you then
Lolz 😂🤣 why you want to beat me ni??(