You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #41 - "Dealing With Anger"View the full contextView the direct parentquduus1 (73)in Speak Peace • 2 years ago Hehehehe I like your confidence my Lady 🤫😁, awa set ffo hehehe 🤣🤣🤣
Food is life abeg😂😂 sheee make inno chop,and went to bed hungry ni😂🥺🥺.
Heheheh abeg chop oh, no add ulcer to your problem hehehe 🤣🤣🤣p
This quduus eeeeh😂😂😂😂. I know say you be Muslim with this name you had but you go get wahala as I Dey see you so😂😂
Hehehehe 🤣🤣🤣 I no be Muslim oh, I was a Muslim but now a Christian hehehehe 🤣🤣🤣 I get Wahala like mad, he plenty for my body aswear heheheh 🤣🤣🤣
I like people wey get wahala sha😂😂
Abi oo 😞
I do that a lot sha 🤣
As in ehn 😄