You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"View the full contextView the direct parentquduus1 (74)in Speak Peace • 2 years ago Heheheh you go tell me for dm lol 🤣🤣🤣, everything oh like how una take meet lol 🤣🤣🤣🤣
Hahaha 😂
100 HBD first
I will give you 5 hive for how you take meet lolz 😂🤣, you first kiss, your meeting and your first expression of him when you see him .
Deal or no deal lol 🤣🤣🤣???
I go break you today lol 🤣🤣🤣
😅😅😅☺️☺️
See fox oo
5hive 🤔🤔🤔
Make I reach home first ☺️😉😂😂
Ahhhh lol 🤣🤣🤣 you go explain to me in details everything without leaving anything out
Hahaha 😂😂😂
Everything? Spoiled child 🤣
Go away
Ahhh then forget it oh if I enjoy everything I will send you the hive lolz 😂🤣🤣
Abeg shift.... you go even request to know the position I take kiss my husband
Go away biko 😂😂