You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #48 - "Food"View the full contextView the direct parentsam.hangout (66)in Speak Peace • 2 years ago Hahaha @quduus1 your leg small?
Omo I just dey see am now sef, he be like say I go upgrade my violence for this side aswear...
He fit reach you self aswear..
Mr violence
I sight you everywhere
Heheh funny you Peele lol 🤣🤣