You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #23 - "Zodiac Signs"View the full contextView the direct parentstarstrings01 (77)in Speak Peace • 3 years ago Men are lions 🦁
🤓🤓See defender.
Its good sha.
Women are lioness and not fish then
women are fish and men are fishermen….
if one fish no gree, i go after another fish 😅😂
🤓🤓😂
Lol...
shey you know sey fisherman no dey catch only one fish? @starstrings01
Yes mummy
Preach on!
No be only lion
Na lion of the tribe of Judah 😂😂😂😜
lol 😂… you dey whine cultist, you go soon collect!
Chisos, my belle ooo
Hahahahhah
na wotowoto you go collect