You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #23 - "Zodiac Signs"View the full contextView the direct parentstarstrings01 (77)in Speak Peace • 3 years ago (edited)You don see your wife. Oya na to chop una jollof rice remain. @khaleesii @samostically
aswear 🤣🤣🤣
Whose hive has joined together, let no one put assunder🏃♂️🏃♂️🤩
Hahahahaha....... I'm not @starstrings01 the lover boy. Or @stevenson7
It doesn't mean they are attracted to each other. Go read am na. The girl wey I dey eye get cancer. Abi na cancer she be
Hmmm... You no come tell me anything about this... No wahala
I check my compatibility, so I currently like evry girl wey be cancer or pices
I go tell u when the matter don close
No be only get cancer, Godforbid abeg
Cancer na zodiac sign na
The way you talk say she get cancer is funny, she is cancer or she get am?
She is cancer lol
😆
😆 please leave us.