You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive-Naija Weekend Engagement #23 - "Zodiac Signs"

in Speak Peace β€’ 3 years ago

Have you considered that your ability to walk away from arguments and all is because you don't like stress like me 🀣🀣🀣

He fit no be zodiac anything but your personality or because you don experience stress tire so you no get strength or because other important things day wey you day reason????

Reason am? 😁

Sort: Β 

@stevenson7 Oil wey dey your head fit fry full chicken, walahi.

this guy 🀣🀣🀣🀣🀣

make I bring pot and fish πŸ˜…


then @starstrings01 go bring onion and pepper... If @monica-ene bring salt and curry... suya and peppersoup don set

This guy

🫑

Then you go use your imagination chop am since na the oil wey de person head you take fry am.
Mtchwwww πŸ˜‚

Mummy wa, calm down. You sef know that if we squeeze the head, oil go commot.
@stevenson7, na play o, my guy. Make you come swear for me.

normally na

we gather day πŸ˜ŒπŸ™Œ

you too dey play.. this guy.. which one be squeeze head again.

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

untitled.gif

person wen they beat for street sef go avoid quarrel o

No be lie πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

e get some gentle demons wey dey too..
person go just gentle..
no be every demon dey fight looool

But when the demon show πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

@stevenson7 another angle πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

You Sabi πŸ˜‰ 🀝🏿

πŸ˜‚πŸ˜‚ I was about to say the same thing. I know a person with Libra sign that live and breath argument. That one zodiac trait never fully mature πŸ˜‚πŸ˜‚

Omo 🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣🀣
Zodiac wey never ripe

πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚ asin ehn

Wisdom full your head
Oil dey your head
Lol
Me sed i no dey reason this zodiac sign thing oo

sabi man πŸ™πŸ™ŒπŸ™Œ

Yea I agree with you to an extent Sha o..
My birthdate is June 10th meaning I'm Gemini β™Š and I hate arguement. I'd rather just walk away but that doesn't really mean is as a reasult of my zodiac traits. But sometimes our zodiac traits aftect the way we behave sha

it doesnt affect me. I know dey the we"

Na God dey help my life.

Omo people tend to behave badly and say it's their zodiac sign

Swears..
Especially most people in a relationship.. they would behave excessively annoying and then blame it on zodiac sign