Sort:  

My guy what's up

Boss man
I day

Long time no see, Omo I know less of this week topic lolz 😂🤣.mm

The topic is interesting 😂

Shuooo if you say this, what will us your children say? 🥲

Please teach us some Hive knowledge daddy, abeg 😩😂

See as you day whine me 🤣🤣

No na
Nor be whining at all 🥲

You must believe o 😂

You are inside my mind 😂

Wonderful, what am I doing there na? 😂

Maybe na there you transfer cold give me 😂

Wahala o

E shock you 😂

Is that not my teacher abi eye dy pain me👀

Last week, I dy hope on you for whale vote ... You shatter my hope say you dy wait for person too

This week again, you wey b my teacher wan drop am dy shout say you be children
God abeg oh 🤣🤣🤣

Abeg na eye dey pain you o
Look well, you see my username? 😂😂

Better oh

I no see am again

Okay, settled 😁

😳 is this actually coming from the senior man himself.

Now that the elders are speechless, what should we the children say? 😂

Elders keh 😂😂
Temmy where did you see all these titles from 😅

Specially made for you na, only you o. You know is not good to disrespect elders.

I dey loyal boss 🙇

But that's the truth sha 🏃 🏃 🏃

thank you oh, even tho I never reach 😊

You don dey pass am sef, na upgrade remain laidis 😂