That one sef good na. As person dey save the turkey and yoghurt for stomach π e no matter how you take save, na to dey save sha matter abi π
You are viewing a single comment's thread from:
That one sef good na. As person dey save the turkey and yoghurt for stomach π e no matter how you take save, na to dey save sha matter abi π
Omo see how sense wan kill you. All save na save oooo.... Loud am make dem hear.
The sense too much, sometimes e dey do me one kind sef π π π
E good my ololo... Make d sense yanpia
Abi o πππ