You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #62 - "SPENDER/SAVER" View the full contextView the direct parenttemmylade (58)in Speak Peace • 2 years ago Over saving sef dey worry me. All thanks to my savings, na wetin dey raise me be that ever since I was robbed.
Oya send me money to buy ofio
You na boss na. Make I dey pour water inside a big ocean 😂
Naso stinginess de occur.
😂😂😂