You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parenttemmylade (58)in Speak Peace β’ 2 years ago Sure, because ecency cannot come and disgrace me. Make person no go write dem elders name wrongly π
Hahaha, this girl abeg leave me oo, lol. But na the truth be that Sha, we gat dey learn the usernames dem well for reference purposes.
I no hold you na π π
Sure, you are right. If anybody spell my name wrongly laidis, na fight o π π π πͺ
Hahaha, how many fight you go fit fight? Well, you nor go know Sha because you nor go get notified, lol, except somebody else go do the tagging π€£
Abi o π
But sha na only mouth I get sef π
Hmm, are you sure? You look like who have power oo π
They will just use beating to finish me, lemme just respect myself and be making my mouth in peace.
Hahaha, thank God you are the one advising yourself π€£