You are viewing a single comment's thread from:RE: Hive-Naija Weekend Engagement #54 - "Share Your Hive Knowledge"View the full contextView the direct parenttemmylade (58)in Speak Peace • 2 years ago I still dey wait, make person leg no start to dey ache now
Just keep waiting with faith
Who leg pain help 😁
Haaa it is God that know the number of your house 😂
Sha answer me, make we no start vawulence o 😂
Abeg start the vawulence, I wake for the left side of my bed this morning 😑
I stand for peace 😂 😂 😂