Lol. Sometimes we dey speak English we no know.
Hehehe.... He blows big grammar too... Lol.
This line is gold.
It seems I'm uninvited for the hangouts oh! E be like say if them no mention you for the post, your contributions will not be acknowledged by the hangout organizer.
My people, na so?
Lol. You see?? Even @temibot don see say you dey blow grammar 😂😂😂
Which hangout again oooo..... I wan follow chop meat, fish, and drinks 🥺
Lol. Come Ph of u wan chop fish, meat and drinks. 😉
Ha, I am packing my bags already ooo...make una wait for me oooo 😂😂
Abeg who organized hangout and I no sabi...? Pls tag me in, its been a while I ate party food oo
All this one wey I dey see for foodic community no be food kankan.😂