Okay, una try. 🙄🙄. 2 cabin biscuits for you both. I used 3 to 4 minutes ooo... You are paying billions! 😁😁. Evil laughter🤡🤡.
You are viewing a single comment's thread from:
Okay, una try. 🙄🙄. 2 cabin biscuits for you both. I used 3 to 4 minutes ooo... You are paying billions! 😁😁. Evil laughter🤡🤡.
Don't give me my biscuit, use the money to pay your billions and give me change 🤑
I am Nigerian. No be for mouth. No be me you de follow talk🙄
😂😂😂
Na you I dey follow talk joor
Smh. Dem never use cane wipe your mouth before bah? Midnight don almost reach ooo. Na meeting remain.
Lol bye bye o
I dey pray for my house 😅
Kwantinue🙄🙄
Make I come add milk, sugar, milo, and water to the cabin biscuit to dey alright tonight. Thank you very much. 😂
Haha... You fat wellla. E ho good sef. Make you suffocate Mer for ona next duet👹