You are viewing a single comment's thread from:

RE: Hive Open Mic Week #157 || A Cover of You are the same by Sinach @jesus-son || [Eng/Esp]

in Hive Open Mic2 years ago

Haha, she oga now
Abeg show me way na my boss
Great genre bro, you know say na u go teach me keyboard ciz the way u de blow e de shock me oh, do mai u teach me oh

Sort:  

Hehe, all these oga dem na so them go dey form humility, hehe

Thanks brother for coming around