na wao all the toast wey i dey toast you since. why you dey punish me na. saee as person pikin just fine like witch, hehe. no mind me jare, see say i leave music con dey talk another thing, hehe. well no b my fault, na your fineness cause am. this is an amazing presenatation. your voice make better sense
You are viewing a single comment's thread from:
😂😂😂
Try Toasting me with money 💰 first, I want to see something 😁
Thanks so much for the compliments and for stopping by my post
shew!! see all this people wey too like money. omo i no toast again o,i have run hehe
😂😂