Who know whether u no vote Tinubu
When I no dey mad π
π
It is well with Naija sha, if we don't escape this....
It is well!
Who know whether u no vote Tinubu
When I no dey mad π
π
It is well with Naija sha, if we don't escape this....
It is well!
π π
Thank God oo
Omo if we no escape am na make God just begin ask people to send account number for daily bread o, cos d suffer head go too much. But sha, me believe day God dey
Omo
It's not just only about suffer
What we saw in election is just a glimpse of what is to come when they are in full control...
Worst still, we are still trying to rid Nigeria off the Yahoo yahoo conception wey the whole world dey regard us as scammers... now someone who has past and recurrent issues with DRUGS... mhen... the Profiling on Nigerians even abroad will be so great
Yea true talk.
Nigeria has lost great dignity in the world and its affecting innocent souls.
Sha me just dey struggle my own, if death come I die and go, lolz