when the butterflies are still healthy and active eh.
π
π
π
π
That moment that MTN will be looking at them as they are telling each other, "you cut the call na" π
You're doing well
I really wish π₯²π₯²π₯²
I'm coming for guitar lessons o,
Ahhhh, me dah still need jinta lessons like this π€§π€§
Well done friend
See as mama just zone me, she no even wan care weda I dey carry palm wine come her house soon π₯²π₯²π₯²
Lolz, abi oo, thank God for whatsapp π
WhatsApp haff scam MTN and Airtel them π π π
ππ na glo go help you cut when e reach 1 hour, don't ask how I know sha πΆπΎββοΈππ
Don't be humble jare, you are doing well really.
We're friends na π. Friendn't we?
π π π π
Airtel no go even gree you sef, dem go calk with that their yeye number to tell you about Ringing tone π
Experience maram πππ
π lai shey palmpay, all these networks eh
Palmplay is on a different level bayi
πππ
π π π