Three bosses inside one video. God when i go Sabi like this. That drummer they hot. Odogwus wey dey play instrument, I hail o

My oga 😅
I hail thee
Aswear! You get am die.. 3 boss for one show.. e sure me say dem burn the church down with their skills...
Before nko. Se u dey whine me ni