To be candid, this is the first time I'm hearing the song!
Boss decide o😁
We can't wait to feel those gifted fingers.
Me sef dey find song wey I go go guitar cover for.
I want to try for the first time🤣
To be candid, this is the first time I'm hearing the song!
Boss decide o😁
We can't wait to feel those gifted fingers.
Me sef dey find song wey I go go guitar cover for.
I want to try for the first time🤣
You go use lead guitar do am?
Na kuku acoustic guitar I use.
I don do am sef!
Na to drop am tomorrow.
So na so I no see 1k chop for music suggestion!