Sort:  

I'm not from kogi state o🤣

Many people do confuse me for Edo guy, Kogi and so on.

Well, I'm from Ondo state.
What about you?

Oooh!
I am from Kogi
Nice to meet you anyways

Omo, I hear say Kogi people dey tight die in wetin they wan sabi.

I use to have a kogi roommate back in my poly days!

Nice to meet you too boss

Thanks boss
Thanks for the compliment
🤜🤛🏿

Hehehe, you are always welcome!

My person wey sabi.
Thanks for stopping by too!
You valid!

🤜🤛🏿

You valid boss!

Them Trojan people

Omo, @starstrings01 😅🤣🤣

You gerrit.
Ojogbane people!

Ah no fit forget that surname for my life.

Even make them wake me up from sleep ask me, ah go pronounce am🤣🤣