Sort:  

Smiles.

I really appreciate your kind words my gee.

Na your path I dey follow!
As you no teach how to sing, na him I just rough am anyhow😓

Lol

See as my oga dey whine me

I believe say na humility sha

You wey suppose open music school asap

Smiles, I'm not whining you though!

I own a music sch in the university I'm schooling.

Thanks for the word of encouragement and advice!

Thanks man😁👍