Sort: ย 

Thanks for admiring me o my gee @zeetunes.

Abegi wait o๐Ÿ˜…๐Ÿ˜…๐Ÿคฃ

Wetin be God when?

Do you mean God when will you wear chain like me๐Ÿ˜…

Because if na voice, you tight die.
E choke!!!๐Ÿ˜ฑ

Boss wey no dey carry last....I am God whening for all the talents you carry,sha show us way

Lol...

Well on a serious note, the way is practice, practice, practice!

Just keep it consistent!๐Ÿ˜โค๐Ÿ‘

Practice and consistency will do ๐Ÿ’ƒ๐Ÿ’ƒ๐Ÿ’ƒ

Yeah exactly!