any time wey i hear this song my mind dey always go to sholex, hehe
omo how u take dey do all those your voice flunctuations. you too much abeg. e make better sense
You are viewing a single comment's thread from:
any time wey i hear this song my mind dey always go to sholex, hehe
omo how u take dey do all those your voice flunctuations. you too much abeg. e make better sense
Thanks for encouraging me with this beautiful comment brother