Haha, dis man
Inside me and you now na who dey make person laugh
Me wey I no sabi shingbai, hehe
Afar dis January shege with poverty, e smell your side? Sha, Me I know say u b big man, no need to ask
I hail u brooo
You are viewing a single comment's thread from:
OMo na you walai you too funny die😅
Omo the poor swaggerers towards my side na why I dey post back to back make I take style escape am oo. Can you imagine we still dey January 10 e no funny at all😅
Thank you so much bro for all