You are viewing a single comment's thread from:

RE: HIVE MUSIC FESTIVAL WEEK 126 ROUND 3 COVER OF YESHUA BY @OLUTHOMAS

in Music Zone15 days ago

hahahah that freshness na the help of one small Redmi phone wey I dey use and the help of capcut. If na aspect of women I know for sure you like am but you na real worshiper you be nothing person fit tell me. Solomon too like women, and he worship God weller he father too the same thing he even collect person wife still kill the man join, and who are we their descendant make we no like women? you sef reason am😄

Me anytime I see your comment ehnnn I dey get one kind excess joy and I go come feel like say I dey on top of the world. You na better encourager you be. thank you for your support always. I did not take that for granted at all brother.

abeg sing am use your flute and make it like 5 minute video make I download am dey use am as background music when I wan pray.

Sort:  

This man na correct man walahi, hehe
Na e b say u don give me ride on for women, hehe
Weldone baba

Hahahahah my boss, go ahead; nothing spoils for now. Thank you so much🤗