So that I dont hold the pepper with my hand and jonze and scratch my balls or something...
Hehehe....come to naija Titus dey
So that I dont hold the pepper with my hand and jonze and scratch my balls or something...
Hehehe....come to naija Titus dey
Hahahah, you might as well learn to keep yours hands off your balls often!
Brotherly, you know sey devil like dey play rough play, na hin cockroach go climb my leg go up
Lol oh kill am oo