I must not let my future girlfriend hear this voice, she will just leave me alone and follow you. Oga at the top I hail o. Nice one

Arrgh!
See whining at it's peak!
You wey I dey envy you.
Shebi your own is she must not hear my voice🤣
My own na say she must not set eye on you at all😂