Thank you so much my oga at the top for stopping by.
I know say this one na child's play for where you dey bro.
You are viewing a single comment's thread from:
Thank you so much my oga at the top for stopping by.
I know say this one na child's play for where you dey bro.
You dey whin me see line any place wey them boss dey who I be?
Seeing is believing baba, we've seen proven fact about your keyboard skills.. make we no too drag things you be boss for this keyboard stuff.
See lie and whinny we boss the talk we as body guard na to sleep oo