Háà, Boho yìí, be like say you sef be whale o 🙌🏾 (abi dolphin, all na same abeg 😂).
Thanks for the love bro!
I switched to a Sony a7iii, so get ready for more magic 😄
Háà, Boho yìí, be like say you sef be whale o 🙌🏾 (abi dolphin, all na same abeg 😂).
Thanks for the love bro!
I switched to a Sony a7iii, so get ready for more magic 😄
Whale keh
I still be minnow bros
🤣🤣
Sony 😲
Abeg day tag me make I day see 🙏
Ẹ̀gbọ́n, ẹ má whine me jàre 🙌🏾
I dey loyal pa! 😂
Na the best ones I go dey tag you for, make I no go fall hand 😄
🤣🤣🤣
Everything na best one