You are viewing a single comment's thread from:RE: A GIVEAWAY FROM THE DREEMER OF THE YEAR View the full contextView the direct parentamiegeoffrey (72)in Hive Learners โข 2 years ago Na police I dey find like this, you know anyone? ๐
Hehe, omo na agbero I Sabi oo and OPC๐๐... Make they show face?
Hahaha, you want scatter the whole adugbo be that. Abeg oh
Hehe... Just trying to be helpful๐ ๐ ... Na Warri sense de yia
Hahaha, wisdom no go kill you
Hehe... Omo, I don Taya... I don Waka Waka Taya today... Make I try rest... I don try small bag?
Yeah, me sef wan sleep.
@hopestylist if you say we no try na you know oo๐ ๐ ๐
Who am I to say that? You guys are amazing ๐ฅฐ
Sorry my darling, please go and get some rest, you need it ๐ฅฐ๐