Hahaha
No be whyning ooo
Today na Sunday, I no dey whyne on Sunday.
Hahaha
I'm sure you understand the platform better
Anybody wey talk say him no know am, the person no sabi Hive be that 😅😅😅@starstrings01 na our Number one Oga ooo

You no lie at all