You are viewing a single comment's thread from:

RE: My new exciting journey in the Hive community// My Introductory post

in Hive Learners β€’ 2 years ago

You for mention the women of Jerusalem make we sabi say you know all of them

Maybe we will do a duet some day.

I will scatter the plans πŸ˜…πŸ˜…

Thus, we can build an empire together πŸ˜…πŸ˜

I will destroy the empire 🀣🀣🀣

I like Enugu people

You told me you hate Enugu people because they are Village people and use to follow people well well πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

Welcome once more my ladyπŸ™„πŸ™„

Which kyn Lady πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜… better change it to "my sister in da Lod" 🀣🀣🀣

Sort: Β 
Β 2 years agoΒ Β 

hehehe @jesus-son I told you that ksam will not allow the empire to work... So, no even start the foundation πŸ˜‚πŸ˜‚

Β 2 years agoΒ Β 

Hahaha
He should not think about it at all
πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…
Foundations shall be destroyed, and the labourers shall go home πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜…

Β 2 years agoΒ Β 

gbam! just tell him ooo , Incase he don't know πŸ˜‚

Nne who you dey support sef. You suppose dey my side o. You know say u b my lady πŸ™„πŸ™„πŸ˜…

Β 2 years agoΒ Β 

I dey both of una side, you no go understand...
Don't worry, I will be on your side to make sure it will not work out and likewise on ksam side to make sure he re-arrange the chemistry....πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

Γ‡hinsosπŸ™†πŸ™† this is a hopeless situation πŸ˜…πŸ˜…

Β 2 years agoΒ Β 

Hehehe, don't worry , I'm still your number one supporter...πŸ˜‚πŸ˜‚

Β 2 years agoΒ Β 

Na everybody be your lady shaaaaaaaaaaaaaa

Hehe, na ur ladyyyy?? U too like wahala sha
Abe let me come nd b going jare

We shall see πŸ‘ΊπŸ‘Ί

Lie lie o, it must work o, e b like say I go go invite my village jujuπŸ˜…πŸ˜…. @ksam is proving too stubborn

Β 2 years agoΒ Β 

can't still work...The juju no dey fear odogwu faceπŸ˜‚πŸ˜‚?

πŸ˜…πŸ˜…πŸ˜… e go shock u
Season's greetings to u

Β 2 years agoΒ Β 

Yeah, thanks for the greetings, I'm expecting my Christmas turkey...

Hehe, I think say by now ur teeth go don dey pain u. U no need am na

Β 2 years agoΒ Β 

Habaaa! My teeth is still strong and capable
. hehehe

Ah ah, Omo dis thing serious gooor o. @ksam u no even wan giv me breathing space. Shew!! Boss abeg nah. At least, make that empire work

Β 2 years agoΒ Β 

Na the empire worst pass
Na why I go scatter am

Hehe, my oga no wan rest sha..
Nob juju b dis???