Omo!
See doings now!
This longer throat is not fair on me ooo π€§
Chai!
When I grow I'll become like you one day π€§π€§
I hail thee ooo πHaunty @nkemakonam89
Omo!
See doings now!
This longer throat is not fair on me ooo π€§
Chai!
When I grow I'll become like you one day π€§π€§
I hail thee ooo πHaunty @nkemakonam89
Lol.. the doings is sponsored by my rich haunty @nkemakonam89... if I no be rich kid, at least I get rich haunty.
ππππ
Haunty Nkem is still striving to be rich ooπ€....God when ..lolz
Na wa ooo
If you're striving then we don't even know what "rich" means, except Richard
Omo
Na only rich kid fit get rich aunty wey dey relate well π€§
Make una remember me in your kingdom oooo
Lol. Amen oh.... Smiles... you don dey one kingdom already, you wan dey switch kingdoms ni..
ππππ
Ksammmmmm.. lolz
I sight you oo π
The guy is oppressing us with overdose pepper soup there, that wasn't my intention π
Is you dah is the source of this enjoyment ππ€§
God when π