Wow this is quite inspiring, the big Gunz meeting up to reinforce!
U a weh done ooo
That food time bah, nah the most interesting part be dat ooo!! π
My oga them, @starstrings01 @ksam. I sight una.
You are viewing a single comment's thread from:
Wow this is quite inspiring, the big Gunz meeting up to reinforce!
U a weh done ooo
That food time bah, nah the most interesting part be dat ooo!! π
My oga them, @starstrings01 @ksam. I sight una.
Omo
I just dey dere they do omo ise (boy boy) for the mens π
The bigger fish is @josediccus and @ksam. Who I be?
Baba no nau
You know when @omosefe wanted to take pictures with the W... I had to leave my bosses π₯²π₯²
Infact, she chased me away πππ
@onwugbenuvictor witnessed it live and direct
Lol π... @onwugbenuvictor come tell this boss say na him commot as he too big to snap picture
Na lie odogwu ππ€£
Biko, where the lie dey?
Them side line my guy @ksam for Them W.. βΊ
ABI oh.. Una wey carry W come meetup π
Aswear ππππ
My God has vindicated me πππ
Everybody know the truth...@starstrings01 you don see am bah
I go be W... one day π₯²π₯²π₯²
One day @omosefe go snap picture with me π₯²
π€£ @ksam I'm sorryyyyyyy
@omosefe π₯²π₯²π₯²
When she chase you away? ππ
@omosefe told me.....
"Get away, I want go take pictures with the ....." ππππ
@ksam liarrrrrrrrrrrr
Ahhhhhh
You see again
She has started again ooo π₯²
My HP will grow in Jesus name... amen π
I did oh my brother
ππ
The big fish dem
Make una begin dey freaky my acct sharp sharp @ksam and @josediccus oya oooo
Lol.. you self be boss.. freaky my account so I can appeal to them to freaky yours. π€π