Medium: oil on canvas
Size: 3×4feet
corruption and indiscipline
With no regard for the life of a citizen,
Mtchew! so sickening
Ahn shey you dey see the insecurity
Still no regard for the life of a citizen.
You carry million Dollar keep put for house
When many brother never see food to chop
And many sister come dey prostitute around
Just to make sure they keep something in account.
I no know how long we go dey recession
My cousin tell me university no dey in session
Say get to the house and nothing to chow.
Many don kpai go many dey depression.
Somebody tell baba Fela say e too talk truth
Say the government still dey shoot on youth
Animal dem still dey put on suit and agbada,
Our leader dem still confuse.
Nothing wey dem talk dem never talk before
Political robbers all of them be fraud
Big thief talk my people de applaud
Wey dey still dey cause sorrow tears and blood.
Extracted from the song "E no finish" by Falz
Looks great but you need to post work in progress shots for authenticity :)
Thank you!
These are old works of mine and I can't find the progress shots.
I will add those progress shots when I start posting my new works.
Great! Good to know :)