Simple Question : A Freewrite

in Freewriters6 months ago

Na Drizz and Pastor go buy ...werey
Talo tun shewa ni economy yi?
Pelu okuta la jewa yen o
Playmaker is on a roll tonight
You dey laugh
For this situation
Only El Rufai and Wike can save us.
If I no laugh guy I go just die
Omo
Nigeria don weak ee
First save Dove
The latter will help us all
Heat muchdey go abeg.
Don't waste your Time sir .That ticket won't fly
Make I go dust my certificate and passport
Just Poch and ETH for Man u coaching Crew
This country is not destined for greatness
Heard it's easy to get to Turkey

From there I can find my way to UK
This one na laugh of pesin wey don chop
El Rufai and Wike and Obi and Kwankwaso
Ghanaian passport and you just need to be on a flight to Mexico
From mexico I go pass Texas
From there maybe Cali.... Who knows
Anyhow
Even Air freshener and Hausa perfume no fit Clean this mess
I used "them"those in govt
You're not
All ur support doesn't even mean anything
U know I'll always reach out for soya beans sir .let that one be crying
That's how you made noise and sent the Chioma girl to prison and made her lose her baby .
I have a very simple question for those of us down south. What is the contribution of our states outside of Lagos to this economy?
"All eyes on the judiciary " ended -
Why I like you be say