Remembering Well : A Freewrite

in Freewriters β€’ 3 months ago

freewrite.png

Even when he went back to where him career shine, nothing kickstart
Kickstart wetin
Na cos na loan
Na wetin I wan know be that πŸ˜‚

The person that gave Athletic that piece to talk about is on pure colos
Na why I post that thing
The Athletic na mad people
Dem no born well make e talk even with that him old age even if no b loan
Na the piece person give them

Maybe them interview person
Na so them de talk normally
So them no get sense to format interviewπŸ˜„
If na outright buy, he is likely to say it

May not be boyhood club, but he must talk something
🀣🀣
Wait I de come πŸ˜‚
So, let me ask

I guess Neto will be used on the other flank be that

Yeah.. Mudryk is gonna be dropped. However Chelsea doesn't want to sell or loan him.. They say they believe in him πŸ’―
Sancho/Felix/mukaila for one wing

Neto/madu/and who for right wing
Here is your boy hood o πŸ˜‚
He is m plus, if u no believe in him, u have to believe in the money u spent πŸ˜‚
Nice. Yeah
Na wetin I dey talk be this
When hand touch , he will slow down with the ways he handle things
Who? πŸ˜‚
Lol
He will give when he underperforms
Na who be Oduduwa, na the first time I dey hear that ne
Even Mourinho gave a fuck

Then who TF is massaca
Let me ask you something... Do you think Pochettino would have dropped Ben Chill, Sterling and Trevoh? πŸ˜„πŸ˜„
Una ancestors wey them carry for slave trade
In fact Sterling was his best man
Lol

Says by a fan on scorum
Lol
Yes
If he had not sign yes sir deal
Neto na

From Bournemouth to Arsenal
Lol
Which neto
Na fact bro
Keeper
I from kogi for fuck sake
Na wetin he wan try do next before he was shown the door
Leave na πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚

It is obviously he gives a fuck
So who force to sign YES SIR deal?

Remember well, pochentino started talking like a pro immediately season finished cos he had that graceful run towards end of season
Lol
Mad people
Actually.. ENZO Maresca does not give a fuck about how much you worth