We no b Yoruba anything, But e de speak many languageseven speak Senegal join, Madrid for don chop like goals this second half.. lunin just de save everything, We get ur tribe ongst us wey sabi that juju tricks too, But we de for una, If economy good because of unana we go benefit pass, De play
Na still baba give small one to take guide for war.. Baba children de ongst us o no forget, Anything wey de for una still de for us, My gun wey I carry no sabi juju o, Baba no fit loseguard give all is secret out like that..elder na elder
No be every gun sabi jujuif not ipob boys for no de fall, Na person wey e see he go shoot na...we go disappear, Still them no gree finish..many mount, For inside bush abi, If Dem guide wellDem no go hit and run, We de pursue Dem enter Forest inside their shrine nak Dem and their gods shot, I trust my ejebailo sha, Manchester United real betis, Make I just got shit come bk e turn rape, That ad dey ball sha.... No know why hang no give him playing time last season, No surprise if they loan when season start, The coach dey crase b that, Them don price and they must collect, Then if those ones come from Injury how una wan come do, With all this wey dey our front we go still dey ahead of that alaba international market club, This season go hard the way I de see o, I see arsenal winning this season league, They wan over train them within one month.
Congratulations @macmontee! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
Your next target is to reach 2000 upvotes.
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP
Check out our last posts: