After that wat else did u say???
nah man utd dey play well, nah casemiro dey give Liverpool goals ππ
U never said anything here when the match ended baba
Na goal wey e no suppose catch e go dey die for
Foolish casemiro
All these na still around mins
Funny. What do you want? Say it
Make ugarte enter jare
U no talk again
U say I no dey active ππππ
Make nobody tag me today ooo
I wan go sleep sharp
So I should report when nothing happened? Wtf is the problem sef π
Leave this guy's abeg ππππ
Na u and your fellow fans start
U dey always report even if nothing sup during other peoples match though
E reach another club now, una get all d energy and time to type πππ
Urs u go code untill una score
See this one too
We no see e light for here when Chelsea dey play oooo
I thought you said I only posted when we scored? I don catch u and u started talking another thing lol. No need
Funny πΉ
If we pain you. Just cry ππ
If we no chop reach today na luck πππππ
Casemiro thank u oooo
nah casemiro be the weapon fashioned against United ππ
Leave them
Them mute anyhow
Congratulations @pocusmandy! You have completed the following achievement on the Hive blockchain And have been rewarded with New badge(s)
Your next target is to reach 300 posts.
Your next target is to reach 85000 upvotes.
You can view your badges on your board and compare yourself to others in the Ranking
If you no longer want to receive notifications, reply to this comment with the word
STOP
Check out our last posts: