You are viewing a single comment's thread from:RE: LeoThread 2023-08-26 19:43View the full contextView the direct parentbeauty197 (71)in LeoFinance • last year Please pack your bags am 37 at least am older than you, let me come and pay for your head
You will kill me. You pass me x5.
Hahahahah she don't worry na small small
Hahahaha. I fear death abeg. Person wey don pass you, don pass you.
Why you go fear death, I dey come ooo just pack your kaya
So you have been waiting for him okwa ya
hahahahah 🥚 exactly
no try am oh
Why naaa